Iyanya and Joeboy Lyrics

Read the official lyrics to ‘Love & Trust’ by Iyanya featuring Joeboy and sing along.

PLAY & LISTEN TO: Love & Trust by Iyanya Feat. Joeboy

Iyanya & Joeboy – Love & Trust Lyrics

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
‘Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust,
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Love & Trust Lyrics by Iyanya Feat. Joeboy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.