Lyta Lyrics
‘Stronger’ is Lyta’s new released single, we’ve put together the song’s lyrics below, read it and sing along.
STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Stronger by Lyta
Lyta – Stronger Lyrics
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Ever since when I dropped time
Them talk this and dey talk that
And dem talk say na me worse pass
But me I no mind them
I no send them
I dey kill them with surprise
Sundown to the Sunrise
I know say we go dey alright (I know say we go dey alright)
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Them be want make I fall out
Make my battery, make e run down
No be everybody wey dey laugh normal
So I do my thing on my own terms
When the things tight, rich man go fly out
If you no get, omo you go suffer
Wahala for poor man
Everyday me I dey flex
And some people come dey vex
Say me I don pay my dues
I no go ever reduce
Say na God run am for me
My mama dey pray for me
So tell me what you want from me
No matter how many times I fall (Huh huh huh)
I know that I will always stand ten times tall
I know, I know, I know, I know
What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
Now I am stronger
Now I am stronger
Now I am Str-onng-eeerrr
Now I am stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Now I’m stronger
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
This is the end of Song ‘Stronger’ Lyrics by Lyta. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.
Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.
Leave a Reply