Music
Skiibii – You Go Chop Nigerian Koboko (Feat. Davido) Remix


Skiibii – You Go Chop Nigerian Kobok
Contents In This Post Navigation
“You Go Chop Nigerian Kobo” is a popular lyric of trending Nigerian music by Skiibii featuring Talented Musical artist “Davido”. Officially the name of the music is “Baddest Boy” or “BadestBoy”.
About the Music mp3 file
|
|
---|---|
Artist(s) | Skiibii ft Davido |
Song Name | You Go Chop Nigerian Koboko |
Duration | 02:29 |
Genres | Afrobeats, Hip Hop |
Category | Music |
No. Of Downloads | 50,000+ |
Last Downloaded | 19th May 2022 |
Music Mp3 size | 3.02 MB |
Related Sites | Waptrick, Naijaloaded |
Related Sites | Xclusiveloaded, Six9ja |
Related Sites | Trendybeatz, 9jaflaver |
Bitrate | 320kbp/s VBR |
Channels | Stereo |
File Format | Audio/Mp3/Music |
Bits per sample | 16 |
Encoding | MPEG-1 Layer 3 |
Year Uploaded | 2022 Music |
Sample Rate | 48000Hz |
DOWNLOAD MP3
Skiibii – You Go Chop Nigerian Koboko (Feat. Davido) Remix lyrics
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah… Continue Reading Here
-
Music3 days ago
Mavin, Boy Spyce – If I Enter Your Moto Pim Pim Pim
-
Net worth/Biography4 days ago
Kizz Daniel and Tekno Net Worth (Who is Richer? May 2022)
-
Music1 week ago
Mayorkun – Machine Gun 16 Rounds I Be Kingkong Sample New Song
-
Foreign Music2 days ago
Indila – Love Story
-
Foreign Music3 days ago
Harry Styles – As It Was
-
Music4 days ago
Mavin – Overdose Me, Your Love The Overdose Me
-
Music3 days ago
Download: Kizz Daniel – When I Land, I Land Softly on a Sofa Floor
-
Music2 days ago
Dadju – One Time Ft Rema (Girl i need one more time with you)
-
Music2 days ago
SolidStar – Solid Billion
-
Music6 days ago
Dj Consequence – Number One ft Tarico (Kwese kwesa Serious Hmm Charlie Charlie TikTok)