Qing Madi Lyrics
Check out the complete lyrics to the trending new song, See Finish, by budding star Qing Madi.
Qing Madi – See Finish Lyrics
Qing Madi – See Finish Lyrics
Verse
It’s been on my mind so long, yeah
And I can’t realize why it should be like that oh
I don’t even know how it got here
And I can’t deny it
Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside
Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
Verse 2
Said you were my safe haven
Now you con dey go follow dem talk
Yeah-yeah-yeah
Me I no too send unless you
Bring am come my front (yeah)
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I’m too emotional
Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside
Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again
Liked ‘See Finish’ Lyrics by Qing Madi? Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
Leave a Reply