Master KG and Joeboy Lyrics
Check out the most accurate lyrics to ‘Laleyi’ by South African artist Master KG, featuring Nigerian pop star Joeboy, this song serves as the first collaboration between the duo.
Master KG and Joeboy – Laleyi Lyrics
PLAY & LISTEN TO: Laleyi Lyrics by Master KG Ft Joeboy
Master KG & Joeboy – Laleyi Lyrics
Intro
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yeah
Verse
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Bridge
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Outro
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
|Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
This is the end of Laleyi Lyrics by Master KG Ft Joeboy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.
Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.
Leave a Reply