Skales Lyrics
Skales reminisces over his past on this new track, Don’t Say Too Much, read the song’s lyrics below to fully understand it.
Skales – Don’t Say Too Much Lyrics
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never debe
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
‘Cause of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon Musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
No dey whine me o no dey whine me o
This kind matter dey precise o
For my mind o I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show ahn
Dey do me rigimanro ahn
Dem downplay my glow ahn
But me I carry ogo ooo
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never debe
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
‘Cause of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wanna say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
This is the end of ‘Don’t Say Too Much’ Lyrics by Skales. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.
Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.
Leave a Reply